Cameroon SongsNON GOSPEL SONGSTzy Panchak songs

Download : Last Last – Tzy Panchak Mp3 (Lyrics / Mp4)

Download Last Last by Tzy Panchak Mp3 Mp4 Lyrics Audio Video

Audio: Last Last Mp3 Download – Tzy Panchak

Play Last Last Audio Below

Download Mp3 Here

Video: Last Last Mp4 Download – Tzy Panchak

Lyrics For Last Last Download by Tzy Panchak

Last last
I don’t look at what i’ve been through
Them dey look me dey envy
When some noise boys no chop self
Papa God i must confess eh

Last last
Them no see were we function all i see is cutter
When hungry put man for Conner
Papa God i must confess

Oh papa abeg you
Run take my eco oh daddy
Abeg you cover my witness
Oh papa na you  dey protect my eco ooh
Daddy ehh yeeeeea
Cover my witness oh

I’m walking miracle
My matta be don past auricle
Village people be don forgetti me
Run to mash me na score
Score ! score ! score
Il y a les hauts et les bas
Dans la vie oh, dans la vie oh

Il y a les hauts et les bas
Dans la vie oooh
Papa no dey
Famille  no dey
Na you wey i know oh
Na you run the show oh oh

Last last
I don’t look at what i’ve been through
Them dey look me dey envy
When some noise boys no chop self
Papa God i must confess eh
Last last

Them no see were we function all i see is cutter
When hungry put man for Conner
Papa God i must confess

Oh papa abeg you
Run take my eco oh daddy
Abeg you cover my witness
Oh papa na you dey protect my eco ooh
Daddy yeeea
Cover my witness oh

In any circumstance I dey show gratitude
Back them money carry give attitude
To show no love i dey empty pocket
But who know when the devil go turn ooh

Il y a les hauts et les bas
Dans la vie oh, dans la vie oh
Il y a les hauts et les bas
Dans la vie oooh

Papa no dey
Famille  no dey
Na you way i know oh
Na you run the show oh oh

Last last
I don’t look at what i’ve been through
Them dey look me dey envy
When some noise boys no chop self
Papa God i must confess eh

Last last
Them no see were we function all i see is cutter
When hungry put man for Conner
Papa God i must confess

Oooh papa abeg you hold my eco
Oh daddy abeg cover my witness
Oooh papa make you protect my eco ooh
Daddy eeh cover my witness ohh

Download Last Last by Tzy Panchak Mp3 Mp4 Lyrics Audio Video

Top 50 American Songs Download 2021

Download Last Last by Tzy Panchak Mp3 Mp4 Lyrics Audio Video

Download Top 10 Songs Free Mp3

Foreign Songs Mp3 Mp4 Lyrics

Download Last Last by Tzy Panchak Mp3 Mp4 Lyrics Audio Video

OfficialMicWiz

MicWiz is a professional music blogger, a lover of songs, social media strategist and a widely online digital music publisher, leading the revolution by contributing to the distribution and promotion of all types of music. He is the founder and CEO of MICWIZ.COM

Related Articles

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *

Back to top button