Nigerian songsNON GOSPEL SONGSRexxie SongsVictony Songs

Download : Like Dat – Rexxie & Victony Mp3 (Lyrics / Video)

Download Rexxie – Like Dat Mp3 Mp4 Lyrics Audio Video Ft Victony

Like Dat Mp3 Download Audio – Rexxie & Victony

Play Audio

Download The Mp3 Here

Like Dat Mp4 Video By Rexxie & Victony

Like Dat Lyrics Download – Rexxie & Victony

Verse 1
Girl I Dey watch as you Dey wrap up the Kpoli
Cos I know you know you mean am for me
(Like that oh)
Evil face as you Dey lick up my Loli
Bully with the way you put am on me
(Like that oh )
Dnd

No let anybody call me
If at all e any body call me
(E go divert oh)
You doing stuff that you cannot tell your mummy
Beggi mami make you put am on me

Chorus
Like that oh
Attack oh
Make I defend Wetin Dey your back oh
Shebi na reset? abi na hijack oh?
Wey you do me head
Girl me I like that oh

Like that oh
Attack oh
Make I defend Wetin Dey your back oh
Shebi na resеt? abi na hijack oh?
Wey you do me head
Girl mе I like that oh

Post-Chorus
Na who no know say?
(Who no?)
Na who no know say
You bad like that?
(Na who no know?)
Na who no know say?
(Who no?)

Na who no know say
You bad like that?
(Na who no know?)
Na who no know say?
(Who no?)
Na who no know say
You bad like that?

Download Rexxie – Like Dat Mp3 Mp4 Lyrics Audio Video Ft Victony

(Na who no know?)
Na who no know say
(Yunno?)
Know say? You bad like that

Verse 2
She dirty riding
One time her best friend ah join the party
She ah mannerless when she back it on me
She ah careless when she clap it on me
And Na so she Dey gimme na

One puff of that smoke she Dey deliver
Bad energy she ah delete am
She gimme that thing when I Dey need am
Oh no

Chorus
Like that oh
Attack oh
Make I defend Wetin Dey your back oh
Shebi na reset? abi na hijack oh?
Wey you do me head
Girl me I like that oh

Like that oh
Attack oh
Make I defend Wetin Dey your back oh
Shebi na reset? abi na hijack oh?
Wey you do me head
Girl me I like that oh

Post-Chorus
Na who no know say?
(Who no?)
Na who no know say
You bad like that?
(Na who no know?)
Na who no know say?
(Who no?)
Na who no know say
You bad like that?

(Na who no know?)
Na who no know say?
(Who no?)
Na who no know say
You bad like that?
(Na who no know?)
Na who no know say
(Yunno?)
Know say? You bad like that

Stream/Download More Gospel & Non Gospel Songs Below

Recommended Songs For You (By Category)

Download Rexxie – Like Dat Mp3 Mp4 Lyrics Audio Video Ft Victony

Download Gospel Songs Mixtapes

Download Gospel Songs DJ Mix

Download Rexxie – Like Dat Mp3 Mp4 Lyrics Audio Video Ft Victony

OfficialMicWiz

MicWiz is a professional music blogger, a lover of songs, social media strategist and a widely online digital music publisher, leading the revolution by contributing to the distribution and promotion of all types of music. He is the founder and CEO of MICWIZ.COM

Related Articles

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *

Back to top button