CONTEMPORARY MUSICNigerian songsNON GOSPEL SONGSSoft Songs

Download : Soft – Comot Body Mp3 (Lyrics / Video)

Download Comot Body by Soft Mp3 Mp4 Lyrics Audio Video

Soft – Comot Body Mp3 Download (Audio)

Play Comot Body Audio

Download The Mp3 Here

Comot Body Mp4 Download by Soft (Audio)

Comot Body Lyrics – Soft

Soft bang! Bang! Bang!
Oh (Pariiiii)
I say commot body put ynash make the gbedu enter you
Ajino motor buggy track
Ah ejo ya oh

Say I get men with bullion van
Awon te mi festac (awon te mi festac yo)
Omo this jolly no be chaise is a banger (banger)
50 bottles of many (Maya oh) (Maya oh)
Bring me packet of st morris

Amaka no like yawa (Yawa oh) (Yawa oh)
She just want to burn calories
Calo calo calo calo calo
Calo calo calo calo calo (you say wetin)
Calo calo calo calo calo
Calo calo calo calo calo
Lo calo

I say commot body put ynash let the gbedu enter you
I say commot body put ynash let the gbedu enter you
Ajino motor buggy track
Ah ejo ya oh

Say I get men with bullion van awon
Te mi festac (awon te mi festac yo)
Onyeoma na man with raba
Area call am Baba (baba oh)

So mo need lati jaiye yi (Bga owo yi)
Buy everything for mummy (for mummy)
Rale ni Miami oh (oh je)
Kole fu my mummy oh
So money di lati gbowoyi

Buy everything for mummy (for mummy)
Rale ni Miami oh (oh je)
Kole mi maimi oh
50 bottles of manya
Bring me packet of st morris
Amaka no like yawa

She just want to burn calories
Calo calo calo calo calo
Calo calo calo calo calo
Calo calo calo calo calo
Calo calo calo calo calo
Lo calo

I say commot body put ynash let the gbedu enter you
I say commot body put ynash let the gbedu enter you

Stream/Download More Gospel & Non Gospel Songs Below

Top 50 Nigerian Songs Download 2021

Download Comot Body by Soft Mp3 Mp4 Lyrics Audio Video

OfficialMicWiz

MicWiz is a professional music blogger, a lover of songs, social media strategist and a widely online digital music publisher, leading the revolution by contributing to the distribution and promotion of all types of music. He is the founder and CEO of MICWIZ.COM

Related Articles

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *

Back to top button