Adekunle Gold SongsAfrican SongsNigerian songsNON GOSPEL SONGSSECULAR MUSICSECULAR SONGSSimi Songs

Simi ft Adekunle Gold – Balance Mp3 Mp4 Download (& Lyrics)

Simi ft Adekunle Gold – Balance Mp3 Mp4 Download (& Lyrics)

Simi – Balance Mp3 Download (Audio Instrumental + Karaoke)

Play Balance Audio Below

Download Mp3

VIDEO / CHORD : Balance Mp4 Download by Simi ft Adekunle Gold

https://youtu.be/gwjhERJzi58

Balance LYRICS / MEANING – Simi ft Adekunle Gold

Love wey dem buy no be love oh
If I gotta buy your love me no want oh
Yeah yeah
No matter what you do, no do pass yourself oh oh oh

Award no dey for sufferhead oh
No be everything be black and white
No be everything must turn to fight
Shebi na everybody wan go heaven
But no no nobody want to kpai oh

Oya make you balance nwayioma
Life no balance nwokeoma
I hope say you gallant onyeoma
When you check your balance
Won ni won wa mi

Dem no get warrant oh
Me I just balance yeah yeah
Hope say I gallant ah ah ah
When I check my balance
Alance bam bam

Simi ft Adekunle Gold – Balance Mp3 Mp4 Download (& Lyrics)

Story of my life, won tun de o
Anything I do, dem go dey pose
Minding my business jejely jeje oh eh
Oro mi lo n so, won ni mo ti change
Wo mi fi ni fi ni se mo jo Jesu

F*ck your standard
I don’t live for you no way
As you can see
Life is good I don taste money
God is good, na my testimony
Everything turn around on a 360 ohhhh

Oya make you balance nwayioma
Life no balance nwokeoma
I hope say you gallant onyeoma
When you check your balance
Won ni won wa mi

Dem no get warrant oh
Me I just balance yeah yeah
Hope say I gallant ah ah ah
When I check my balance
Balance bam bam

Everybody get their own for their own body
Eh eh eh
Good man suffer but bad man get plenty money
(Plenty money)

Oluwa ma se keyin simi oh oh oh
Grace pass ability
So if you see chance

Better just balance nwayioma
Life no balance nwokeoma
I hope say you gallant onyeoma
When you check your balance
Won ni won wa mi

Dem no get warrant oh
Me I just balance yeah yeah
Hope say I gallant ah ah ah
When I check my balance
Balance bam bam

She gained prominence in 2014 after releasing “Tiff”, a song that was nominated for Best Alternative Song at The Headies 2015.

Stream / Download More Gospel & Secular Songs Below

Simi ft Adekunle Gold – Balance Mp3 Mp4 Download (& Lyrics)

OfficialMicWiz

MicWiz is a professional music blogger, a lover of songs, social media strategist and a widely online digital music publisher, leading the revolution by contributing to the distribution and promotion of all types of music. He is the founder and CEO of MICWIZ.COM

Related Articles

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *

Back to top button